Whiskers forever
Whiskers forever!!! Una remember whiskers\' famous words? \"giff me your sandals, take dey matchet and come wit me\" Una also remember his volkswagen \"beetles\" way don suffer never tire. His afro which he dey lower once in a blue moon.Anytime you waka com his room, na nothing but sandals and bags you go see.Sandals wey don stay dea since nigerian independence for 1960.Dey wey he waka wit paper for armpit like say everyday na graduation day.Whiskers forever!!!